One video capture di moments bifor a plane wey bin dey carry 181 pipo crash while landing for one airport for South Korea. Di Boeing 737-800 flight - wey bin dey operated by Jeju Air - bin dey arrive ...